No Blame Them (Femi Kuti)
Ignoramus, jealousy, bad belle o Na him dey worry dem
As we go our own CHORUS: Go our own As we finish building the New Africa Shrine CHORUS: New Africa Shrine We no dey rest CHORUS: We no dey rest We still try to give the people our very best CHORUS: Our very best Na so dem dey vex
CHORUS: Na so dem dey vex Dem want to spoil our progress CHORUS: Our progress Dem say I mad Dem say I craze I parade my nakedness around the town Press man want to press me down Dem want to spoil my own But but but
CHORUS: I don’t care what they say Let them say what they may Na me dey the way I dey Nothing change the way I dey It don tey wey dem say Na one day dem go pay
But you see I no go blame dem CHORUS: No blame dem o See as him stand and him want To call himself journalist
CHORUS: No blame them o Where may don die To uphold this important profession CHORUS: No blame them o Him want spoil dem credibility By passing wrong information CHORUS: No blame them o Black mail extortion Na dem mode of operation CHORUS: No blame them o See how this cheap hustler Wan spoil me he wan spoil me Ignoramus, jealousy, bad belle o Na him dey worry dem
|