Rise (Seun Kuti)
Our ear don full for your words Our stomach still empty Our ear don full for your words Our stomach still empty Our ear don full for your words Our stomach still empty Our ear don full for your words Our stomach still empty Our ear don full for your words Our stomach still empty
I dey cry for my country When I see am in the hands of these people CHORUS: Yea yea I dey cry for my country When I see am in the hands of these people CHORUS: Yea yea I dey cry for Africa When I see am in the hands of these people CHORUS: Yea yea Yea Yea na business dem dey take am dey do Yeparipa CHORUS: Na business to dem ohohoh
Na business dem dey take our country dey do CHORUS: Na business to dem ohohoh Na business dem dey do that’s why dem dey share am like oga CHORUS: Na business to dem ohohoh Na business dem dey do that’s why dem no dey share am with the people CHORUS: Na business to dem ohohoh Na business dem dey do, dem dey sell our continent away
Dem dey sell am every day and dem dey bring the people down (them dey bring us down) Our children no dey chop and we still no get work (ko si se lode oh) Dem dey sell am every day an dem dey bring the people down (won wow a n le ho) We must rise up one day We must rise up
We must rise up I say We must rise up I say We must rise up against the petroleum companies We dey use our oil to destroy our land oh ho We must rise against the diamond companies Wey dey use our brothers as slave for the stone We must rise against our African rulers Wey be black man for face, white man for yansh We must rise against companies like Mosanto and Halliburton Wey dey use their food to make my people hungry
Oh yes, we must rise CHORUS: Rise Rise Rise up To grow our own food CHORUS: Rise Rise Rise up For our children to go school CHORUS: Rise Rise Rise up Make we get work to do CHORUS: Rise Rise Rise up Make our life go dey better CHORUS: Rise Rise Rise up
|