The Unofficial Website for Fela Kuti and Afrobeat Music

Lyrics: African Problems (Seun Kuti)

CHORUS: African problems
Too much to talk about
CHORUS: African problems
Too much to think about
CHORUS: African problems
Too much to sing about
CHORUS: African problems
Too much to shout about

But I must talk am
I go dey sing am
I go dey shout am
Make dem dey hear am
I go dey sing am
I  go dey talk am
I must shout am
Make dem dey hear am

I must try to teach the people a new mentality
Make dem appreciate Africa’s superiority
Make dem know say no be so things suppose to be
Na leader dey put us for this mediocrity
Take away our peace and liberty
Leave us to leave in endless pain and poverty
We no understand this their government policy
We dey sell us into second slavery

Make you help me ask them brother
Why we no get food chop
Make you help me ask them sister
Why we no get houses to stay
Salute my brother wey dey die
Die for the future of Africa
Salute my brother wey dey fight
Fight for the future of Africa

Unless we start to
CHORUS: Thinky thinky
Think of tomorrow
CHORUS: Thinky thinky
Fight for the future
CHORUS: Fighty fighty
Fight for tomorrow
CHORUS: Fighty fighty
Them won sell us away
CHORUS: Thinky thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty