Lyrics: You Gimme Shit I Give You Shit (Fela Kuti and Egypt 80)
Yes, yes, yes, yes, yes, yes, yes CHORUS: yes, yes, yes Yes, yes, yes, yes, yes, yes, yes CHORUS: yes, yes, yes (repeat)
This matter dey vex me plenty it should vex any African man plenty Why son of man he still dey chop shit he him don’t know he don’t pass matter CHORUS: he passe me
I had a discussion between a European man and myself he dey bush and Shakara and Fege too he don’t pass matter CHORUS: he passe me
I have been in Nigeria for 25 years CHORUS: Talko true You don’t know me I have o seventy company CHORUS: Abaaa Nine hundred seventy seven black man dey work for me CHORUS: Talko true B.A.C. engineer dem dey there too CHORUS: Abaaa You don’t know me I como from America CHORUS: Talko true My father he como from Englandy CHORUS: Abaaa Me I get ten motor car I dey use for myself CHORUS: Talk o true My company get two hundred and fifty motor CHORUS: Abaaa Your head of state him be my personal friend CHORUS: Talko true I dey for cocktail party wey he come yesterday CHORUS: Abaaa Seventy of your ministers dem dey there too CHORUS: Talko true I shake am o, I give am OGOGORO the rest NNG wey dey inside my pocket I dash am, he happy, he start to talk
Africa na great country dey better pass my own CHORUS: Talk o true three of your ministers dem be my personal friend CHORUS: Abaaa One of them minister he give me contract CHORUS: Talk o true Seventy million o Naira contract CHORUS: Abaaa Me I dash am Mercedez Benz 280 SE CHORUS: Talko true I come dash am one biggy house for London Street CHORUS: Abaaa he no tell me more, I beg am him say him tired, then I asked him a question about African people for him country wey like this African man wey dey in your contry, wetty him get CHORUS: he no get nothing Tell me one more time I no hear you proper now African man wey dey in your country, wetty him get CHORUS: he no get nothing he no get nothing ke kekekereikikongoneinaha
him get plenty money CHORUS: he no get nothing Him get plenty money CHORUS: he no get nothing him get plenty motor CHORUS: he no get nothing plenty white man dey work for am CHORUS: he nog get nothing whom him be CHORUS: He no be nothing where him dey CHORUS: he no dey nothing wetty him get CHORUS: he no get nothing whom him know CHORUS: he no know nothing
whom him be CHORUS: he no bee nothing where him dey CHORUS: he no dey nothing wetty him get CHORUS: he no get nothing ah, yes, yes, yes CHORUS: yes, yes, yes (repeat)
this y matter dey vex me plenty it must vex any African man plenty why African man still be slave and him no know In that case so therefore I am giving them serious warning anybody wey give us shit CHORUS: him go get his shit anybody wey give us shit CHORUS: we go give am shit like Abiola him go get CHORUS: him go get his shit plenty plenty shit CHORUS: we go give am shit ten pockets full of shit CHORUS:We go give am shit plenty plenty shit CHORUS:him go get his shit in that case CHORUS: we go give am shit So therefore In that case CHORUS:him go get his shit I’m giving them serious warning CHORUS: Him go get his shit Anybody wey give us shit CHORUS:we go give am shit (chorus continues)
|