The Unofficial Website for Fela Kuti and Afrobeat Music

Lyrics: Tell me (Femi Kuti)

Tell me what you mean
You say you no understand me
Millions of homeless children
Dem dey wonder the streets
Dem dey chop for dustbin
I say dem dey sleep under bridge
See how we leave our children
See how dis government e be

CHORUS:
No be one
No be two
Dem plenty
Dem buku
No be one
No be two
Dem dey wonder
What to do
No money for food
No money for school
No money for food
No money for school
The government no care
Politicians no care
The rich no care
Now we wonder what to do

The pride of every nation
Dey in the welfare of the citizens
The leaders must provide the people
With all the basic needs
Free education
Free medication
Food, light, water to drink
No be to dey pose
With the money
Wey we no say dem don steal

CHORUS:
No be one
No be two
Dem plenty
Dem buku
No be one
No be two
Dem dey wonder
What to do
No money for food
No money for school
No money for food
No money for school
The government no care
Politicians no care
The rich no care
We don dey wonder what to do